Categories
POETRY

NA WHO SEND YOU

You see wen dem say experience fit teach person well well?
I cum find story wey ring im bell
I dey my corner with my bobo
Wey I be with sotay years cum dangbeleshi like soko
Wey certain obroni cum dey attract am
Sotay e lef me for am

II
Wen bobo open e duna wey act mof tell me say e over
I feel pain for my chest, but I tink over
Say the bullet wey e dey hold for im trouser
Fit be dat obroni im trouble causer
So I cum dey wedge dey see wetin go happen
Cum prepare my hand for clapping

III
As me den bobo cum be in same house
I cum dey spy am like cat wey spy mouse
One afternoon, wen the sun con hot like son fire wey boom
I hear shout cum dey cum from bobo im room
Ina obroni shout wey signal doom
“Ooouch! Ooouch! You’re hurrrting me baby
Oh my God! Shit! Oh no baby
Please stop! No, I can’t take this baby!
God I’m dying, please stop, you’ll kill me Afuti”

IV
I stand for outside cum dey spy
Wey I see obroni cum run for outside, ino dey shy
Im naked body dey display wetin wrong am for im toto
Ibi der I cum laugh like I win lotto
Afuti dey follow am wit towel on waisti
I cum dey shout say “I told you say dis obroni na wasti”
One mama for house follow obroni cum put ntama for im body
Cum see how Afuti cum dey cry for im shoddy
After de pale ger tell am say e over
I clap well well, wen im bend down cum dey pick im rubber
Wey don fall from prick wey no fit reach Akroba

V
As obroni pick im tins dey lef
I see say bobo cum kneel say we for squash beef
I push am like I no know am sef
Wey I talk am say I no go gree
Me sef, dat bi how I dey suffer anytime im grenade cum scatter my degree
I no talk notin sekof I no know wetin I go stand
…cum dey lef im land

VI
Man tall like elektric poolu
Cum large like tree gɔɔdu
Man rough like sharp knife
Cum fuck person like edey pay wicked wife
Man suck breast like vampire
Come dey finish my breast like empty empire
Man lick like im tongue get teet
Wey im use to pay body pain sotay e cum defeat
Dat bi how I use im foolishness
Cum lef am for my freeness
As for dat obroni, wen e ask say wetin e go take im open sore hole do
I ask am say na who send you?
Amoafowaa Sefa Cecilia © April 20, 2020

By amoafowaa

Just a simple Ghanaian trying to find the best in our society. I may be fun, I may be interesting, I may be funny, I may even be foolish or intelligent, but it is all based on the mood in which you find yourself. I believe our minds make us who we are. Know that, pain, no matter its 'unbearability', is transient. Unburden or delight yourself for a while in my writings please. And all corrections, advice and opinions are welcome. Know that you are the king, queen or royal on this blog. :)

Leave a Reply

Fill in your details below or click an icon to log in:

WordPress.com Logo

You are commenting using your WordPress.com account. Log Out /  Change )

Twitter picture

You are commenting using your Twitter account. Log Out /  Change )

Facebook photo

You are commenting using your Facebook account. Log Out /  Change )

Connecting to %s