I no want be man
Why I go dey want be man?
Woman dey be waaa
II
Them no dey fit cry
Them always dey shave shave beard
Wet dreams, na wetin?
III
I no want be man
Africa pressure no small
For man, them sweat pass
IV
Them always dey beg
For dark dark then flex for light
For them worship hall
V
I no want be man
Woman dey accuse sotaaay
Na all curse don gas
VI
If a man hungry
Wey kind man go give am food
If im face biabia?
VII
Africa man tire
Dem chase chase flexing woman
Wey dem lose money
VIII
A barren woman
No dey shame like man whose
Gun no have bullet
IX
Man be room, no gate
Man be room, no get window
Man na suffer bag
X
I no want be man
So so tire tire be man’s fort
Why I want be man?
XI
Woman dey suffer
I no go lie, but them live
Dem dey dodge pressure
Amoafowaa Sefa Cecilia © 2015

12 replies on “I NO WANT BE MAN (PIDGIN HAIKU)”
Reblogged this on gracelarbi.
LikeLiked by 1 person
Amazing
LikeLiked by 1 person
Thank you Yoshiko. Blessings.
LikeLiked by 1 person
Welcome, Mum C 🙂 blessings to you too
LikeLike
🙂
LikeLiked by 1 person
🙂
LikeLiked by 1 person
Pidgin fascinates me. There is something so percussive about it. Wonderful stuff 🙂
LikeLiked by 1 person
Thank you dearie.
LikeLike
Oh, this is brilliant
. Superb…
LikeLiked by 1 person
Thank you dear Rajiv. Blessings.
LikeLike
i love this … an economy of words a
richness of thought … dem chase money
dey suffer bag …. (maybe this is ridiculous … ) anyway,
poetry it seems to me when it is a true
art form … is a portal into our unique
selves … imagine … these words weave in and out of
space giving me the opportunity to create
a world of my own making …
it sure is nice having you stop by
my place … thanks …. ks
LikeLiked by 1 person
And thanks, I really appreciate your comment. Blessings.
LikeLike