Ebe 2014
I no go marry man.
I no go marry man
De reason be say, I no no wetin e fit do for me.
2014 man want woman wey have im job wey pay well well,
Sotaay she go fit buy im own tins.
Dem dey want person wey dem go fit cheat well well,
Born pikins for them,
Feed pikins,
Buy clothes for pikins,
Pay school fees,
Pay rent,
And still get surplus wey im fit add to im own to chase other women.
So why I go marry 2014 man?
If na say I want pikin,
I feel get one or two free cos many want roll
I go live alone with my pikins and the burden go decrease.
If say notin koraa a, I no go feed person wey fit eat a full ayowa of fufu.
If say notin koraa a, I go have my freedom to sleep when I want to
No person go boss me around.
I no go marry 2014 man.
I go de be like this
And live for mysef
I no care wetin anybody go talk
Man no be God.
Amoafowaa Sefa Cecilia © 2014.
6 replies on “I NO GO MARRY MAN”
Hehe.
LikeLike
hahahaha….
eeeeiiiihhhh Obama Yaa Asantewah
LikeLike
Can’t wait to dance.
LikeLike
Temperatural rhizomes
Mpintim nam kwan so….
LikeLike
Make e com. I dey wait for am with vim.
LikeLike
Hahahahahahaha……
Then marry Kwaku Ananse
H333rhhh diz woman paaa, kw3333 u make me go go wind da reason way u put am 4diz piece.
As3m go com sum dey!!
LikeLike