People dey here dey talkTalk talk be all una knowPerson no fit tink for una presenceAs rubbish con sweep from una brain…con scatter minds IIYou dey here dey talk say Africa go uniteThe same Africa where countries no fit fit for oda placesAs jealous citizens con kill…fry and burn persons wey dem say take thema […]
Categories