“News dey travel Trouble dey shovel Man must huzzle …but dem say we for sleep Wey kan sleep dey for the hungry? II When Iya Hunger no be stranger to you You know it can make person dog E fit force you to jump like mumu E fit force you to murder yua moda E […]