Categories
AFRICA SOCIAL

SHAME DON GAS

Tears no go save All face go shame Choppers go bi chopped Like Lapeewa   Ghanaians de suffer Wey you guys dey steal Abeg ooo, na who talk you say Make you steal money Wey no dey reach?   Poor men’s money Dey have plenty eyes   If for say we no do You notin […]