Categories
POETRY

I BE BUSH WOMAN?

Dem say sukuu be all Woman no be kitchen maid Woman be queen wey need worship I see say I be stupid for dis world II I get respect I cook for my big man to chop He no tink say I go poison am Im dey trust im life for my hands If dat […]