Categories
Uncategorized

NO WHERE COOL.

No where cool o! 
See how povaty dey make people fools 
Na small chop chop wey man go chop dey make people stools 
Na when koraa na belle go be full 
So bros go stop being tools? 

Bros dey work anyhow 
Still money no dey bow 
But others no dey do notin but dem dey chop money chaw 
And dey make others cows 
And fowls 

Now you sabi say blood no dey same 
Ataala dey get plenty wey Soobii den Kobii dey shame 
You dey ask why? ‘Cos Ataala go fit chop anytin but Soobii den Kobii go take blame 
Na so everybody dey claim o! 
Make nobody make me frame o! 
Amoafowaa Sefa Cecilia (C) NOV. 12, 2013.

amoafowaa's avatar

By amoafowaa

Just a simple Ghanaian trying to find the best in our society. I may be fun, I may be interesting, I may be funny, I may even be foolish or intelligent, but it is all based on the mood in which you find yourself. I believe our minds make us who we are. Know that, pain, no matter its 'unbearability', is transient. Unburden or delight yourself for a while in my writings please. And all corrections, advice and opinions are welcome. Know that you are the king, queen or royal on this blog. :)

Leave a comment